Falz & Tekno - O Wa (Official Music Video)
O Wa is Falz's first official single for 2023. ►Stream BAHD album - https://orcd.co/bahd_falz ►Subscribe to the channel: https://www.youtube.com/channel/UCRySqRCtgB9iKFK4lSQRXBw ►Instagram - https://instagram.com/falzthebahdguy ►Twitter - https://twitter.com/falzthebahdguy ►Facebook: https://www.facebook.com/falzthebahdguy1 ►SnapChat: falzthebahdguy ►Video Director: OYETWOPOINTO x FALZ ►Music Producer: Chillz ►Executive Producers: Folarinde Falana, Femisoro Ajayi & Sidney Sule ►Bookings: bahdguys@gmail.com LYRICS: Na so dem dey do Pack everybody like sardine We dey gallivant up and down Forget say body no be machine (Body no be machine) All the tax wey we generate Why the cash no dey circulate And when we start to calculate Everybody come dey agitate Ojota, O wa Owa o Owa Agege, O wa Owa o Owa Ojota, O wa Owa o Owa Agege, O wa Owa o Owa Give me mineral Pass me the Gala Hustle critical we no fit retire O jo cinema E don turn wahala Many animal dey put on Agbada I get medicine wey dey cure anything E dey cure poverty Bring prosperity Many things Many things Everyday, we dey see many things Because It’s a critical reaction My country no get formation Oloun For your information Population dey for prostitution I say dem mama dem papa Dem dey cry Dem no know how pikin dey kpai Money no dey he dey drink kai-kai Kai, haba baba na Ojota, O wa Owa o Owa Agege, O wa Owa o Owa Ojota, O wa Owa o Owa Agege, O wa Owa o Owa Give me mineral Pass me the Gala See I know Sikira She don hustle tire The way she dey work, suppose wear designer But she no be baller she no know Dybala I talk my own I don dey go Conductor own He Stop for road o You get money You chop alone E run belle You purge alone o Why you no give me change I para Dem dey do us ojoro o I curse the driver I tell conductor say waka Dem dey do us ojoro o Stop the motor I need to come down I tire Dem dey do us ojoro o Patapata everything scatter We dey face wahala Dem dey do us ojoro o Ojota, O wa Owa o Owa Agege, O wa Ow
Year
2023
Duration
2m
IMDb
7.4
Hero Poster
Cast
TEKNO
Singer
Cast
TEKNO
Singer
You Might Also Like
AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)
Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy
BEST OF REMA JOE BOY FIREBOY DML & OMAY LAY + OXLADE MIX 2021 BY @DJNORE LATEST SONGS (NEW & OLD)
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
Rema - Baby (Is it a Crime) [Official Video]
2023 BEST AFROBEATS-AMAPIANO BANGERS/BEST OF THE BEST/ UNAVAILABLE, CALM DOWN, IT'S PLENTY ETC
AFROBEATS SUMMER MIX 2025 💥 AMAPIANO MIX 2025 | BURNA BOY, DAVIDO, REMA, ASAKE, AYRA STARR, CKAY
Burna Boy - It's Plenty [Official Music Video]
NAIJA AFROBEAT VIDEO MIX 2022 - RUGER, REMA,OMAH LAY,JOEBOY,BURNA BOY,TEKNO,KIZZ DANIEL BY DJ KELDEN
AFROBEAT LATEST MIX 2025 - FIDO| DAVIDO| WIZKID| REMA| FIREBOY| ASAKE| OLAMIDE|BURNA BOY - VJ ALT
Davido - If
Boundaries Of Marriage Season 1 - Ken Erics & Chacha Eke 2018 New Nigerian Nollywood Movie |Full HD
Davido - With You (Official Video) ft. Omah Lay
Ruger - WeWe (Official Lyric Video)
Best of RudeBoy (King Rudy)
Drake - One Dance (Lyrics) ft. Wizkid & Kyla
AFROBEAT MASTERPIECE (24, 23, 22), AFROBEATS VIDEO MIX, NAIJA AFROBEAT MIX - AYRA STARR, REMA, BURNA
Best Of Fireboy & Omah Lay Mp3 Mix (2020)
Ayo Maff - Are you there (Official Video)
365 Days
DAVIDO PLAYLIST 2025/MIX BY DJ LIGHTER/NAIJA AFROBEAT/AMAPIANO/AFRO
Zuchu - Kwikwi (Dance Video)
Calm Down - Rema and Selena Gomez
Rema - Bounce (Official Music Video)
Featured Picks
Looking for more entertainment? Explore our recommended gaming hub and short-drama destination.


