Title SpotlightGospel

Moses Bliss - E dey flow (Lyrics)Ft Neeja, Ajay & Asika

Gospel

Moses Bliss - E Dey Flow (Lyrics) Ft Neeja, Ajay & Asika For music submission, business enquiry and copyright issue đŸ“©goldenfishent200@gmail.com (Lyrics) E dey flow Oil for my head dey flow No be wash oh If u check am U go know Blessings choke From my head Down to my toes No be joke oh Even for my face e dey show I no fit count I no fit count oh The blessing of God Upon my life oh See as my life E don balance oh Na the grace of the Lord Taking me high (Oh oh oh) No be fantasy Your love is my reality The anointing Dey break the yoke All of dem dey believe Say my God no dey bobo The way you pamper me Steadily oh Surprising me constantly oh Boosting my energy oh oh This your love no be fallacy oh Even the blind can see oh Wetin u do for me oh E dey flow Oil for my head dey flow No be wash oh If u check am U go know Blessings choke From my head Down to my toes No be joke oh Even for my face e dey show The oil flowing steady Comot the boy from trenches Hilux no fit park my blessings I dey on God So I'm never stressing "No ooh" Falala Falala Under the umbrella I get eternal life Me no fit suffer My daddy Ogaranya E put the oil for my head When I look around oh oh Everything I dey see Just dey make me believe say Oil dey my head oh As u see me dey shine oh oh Sapa and me be like bread and tea before Jehovah help me oh Now I don dey select Odogwu na my connect All of my songs Just dey make sense Oil dey my head oh Na the word I dey confess Wey come dey make me the best Who God don bless no man contest Oil dey my head oh E dey flow Oil for my head dey flow No be wash oh If u check am U go know Blessings choke From my head Down to my toes No be joke oh Even for my face e dey show E dey show Flow, flow, flow, flow, flow Oil for my head dey flow Flow, flow, flow, flow, flow Oil for my head dey flow

Année

2024

Durée

3m

IMDb

7.3

Regarder maintenant

Hero Poster

Casting

Moses Bliss

Singer

Vous aimerez aussi

Gospel★ 7.1

NO TURNING BACK II | GAISE BABA & LAWRENCE OYOR @LawrenceOyor

Gospel★ 7.8

NYIMBO ZA KUABUDU | DEEP SWAHILI WORSHIP SONG NONSTOP 2025 - DJ KRINCH KING

Gospel★ 7.1

BEST OF KIKUYU GOSPEL MIX VOL. 1 BY DJ PINTEH 'THE MIXTAPE MARINATOR'

Gospel★ 7.9

Guardian Angel - PROTOCOL BREAKER (Visualizer)

Gospel★ 7.9

AFRICAN 2025 PRAISES MIX | AFRICAN SUPER PRAISE 2025 MIX #2025

Gospel★ 7.8

M e r c y C h i n w o 2023 MIX ~ Top 10 Best Songs ~ Greatest Hits ~ Full Album

Gospel★ 7.9

ELEVATION WORSHIP Top Hits Elevation Worship Music 2022 Playlist Elevation Worship Music

Gospel★ 7.5

Promise Keeper

Gospel★ 7.5

2025 Afro Gospel Hits - Joe Praize, Mercy Chinwo, Moses Bliss, Chioma Jesus, Samsong, Paul Enenche

Gospel★ 7.6

Celebrate Jesus with Powerful Gospel Reggae Tunes

Gospel★ 7.2

Best Of Tope Alabi Mp3 Mix

Gospel★ 7.7

BEST GOSPEL MIX 2023 - GOOD OLD SCHOOL GOSPEL SONGS BLACK - Tasha Cobbs, Jekalyn Carr, Cece Winans

Gospel★ 7.9

GOSPEL MUSIC 2023 ✝ BEST GOSPEL MIX : Sinach, Cece Winans , Tasha Cobbs

Gospel★ 7.9

Best Nigeria Worship Songs | Powerful Worship Songs[ Live ]Minister GUC | Ebuka Songs | Mercy Chinwo

Gospel★ 7.9

Best Gospel Worship Songs - Tim Godfrey, Nathaniel Bassey, Moses Bliss, Mercy Chinwo, Ebuka Songs

Gospel★ 7.3

NIGERIA GOSPEL MIX 2025 BY DJ TREJA

Gospel★ 7.9

Minister GUC Hits: Top Tracks and Worship Songs | 4 Hours of Inspiring Christian Music

Gospel★ 7.0

WORSHIP GOSPEL MIX - DJ LYTA

Gospel★ 7.7

2023 Deep Worship - PAUL ENENCHE, MERCY CHINWO, FRANK EDWARDS, GUC, JUDIKAY, YADAH, NATHANIEL BASSEY

Gospel★ 7.9

A DEEP WORSHIP MOMENT WITH MINISTER GUC | Best Praise and Worship Songs | Worship Mixtape

Gospel★ 7.6

BEST MORNING UPLIFTING WORSHIP SONGS - DJ 38K | HILLSONG | ELEVATION WORSHIP | NATHANIEL BASSEY

Gospel★ 7.7

🔮 Nonstop Morning Worship Songs |Best Spirit Filled Morning Worship Songs |Gospel Music Mix @DJLifa

Gospel★ 7.1

AMEN AMEN- Sinmidele and Ore Macaulay

Gospel★ 7.7

BEST S.D.A MIX SONGS 2023 PART 7